Posts

Showing posts from October, 2021

How to create us WhatsApp number

 There are many steps in creating us whatsaWh number, it varies, depending on the one that situes you, and the one that works out on your phone, I prefer textnow, Google voice, and some othrr app not listed here, google voice is sold, text now number is being subscribed to.. . If you need any if this, send me a mail bmassfirstboy101@gmail.com Call +2348053765517 Whatsapp me with this link https://wa.me/message/32BI5VXODH45F1 If you also need more views, you are looking for a trusted WhatsApp TV, a trusted vendor of Google voice number and a sure update poster for huslers with all format, send a dm...

Benin Bronze artefacts: Meet makers of ancient Benin Bronze Europeans tiff

Image
  Benin Bronze artefacts: Meet makers of ancient Benin Bronze Europeans tiff Onyinye Chime Broadcast Journalist, BBC News Pidgin 23 minutes wey don pass Wetin we call dis Video, Igun street: Di place wia bronze art for Nigeria from come Representatives of di Nigeria goment and di Royal Benin Monument collect back one of di artefact of history and tradition of di ancient Benin Kingdom. Jesus College, University Cambridge, United Kingdom handover di Okukur Bronze wey don dey di college since di 22 May 1905 to di representatives on Wednesday. But wetin be dis Benin artefacts of history plus traditions and who be di artisans wey make dis sculptures and carvings for di ancient kingdom? Artefact na any tin wey human being make wey get connecting wit culture or archaeology - di study of ancient cultures. WIA DIS FOTO COME FROM, GETTY IMAGES Artefacts of di ancient Benin Kingdom wey dey for today Edo state for south south Nigeria, na thousands of iron plagues and sculptures plus ivory carv...

enaira lunched in Nigeria by president Muhammad buhari

Image
  CBN eNaira wallet become di first digital currency to go live in Africa. Na di Central Bank of Nigeria [CBN] dey issue di eNaira and e get di same same value as di fiat Naira. eNaira na digital currency wey dey use block chain technology and na Nigeria first digital currency platform. CBN expose how scammers wan take over eNaira CBN say eNaira go provide "unique form of money wey dey denominated in Naira". President Muhammadu Buhari officially lunch di digital currency on Monday October 25, 2021 for state House Abuja. CBN eNaira wallet suppose guarantee secure, faster and more convenient transactions, according to banks. See wetin go change wen Buhari launch Nigeria e-Naira Di eNaira wallet na digital storage wey dey hold di eNaira. E go dey for and dey managed on a distributed ledger. Di Central Bank of Nigeria say e don receive more dan five thousand downloads of di e-Naira within few hours of di launch. Di bank say charges on any transaction on di e-Naira platform go be ...