Benin Bronze artefacts: Meet makers of ancient Benin Bronze Europeans tiff
Benin Bronze artefacts: Meet makers of ancient Benin Bronze Europeans tiff Onyinye Chime Broadcast Journalist, BBC News Pidgin 23 minutes wey don pass Wetin we call dis Video, Igun street: Di place wia bronze art for Nigeria from come Representatives of di Nigeria goment and di Royal Benin Monument collect back one of di artefact of history and tradition of di ancient Benin Kingdom. Jesus College, University Cambridge, United Kingdom handover di Okukur Bronze wey don dey di college since di 22 May 1905 to di representatives on Wednesday. But wetin be dis Benin artefacts of history plus traditions and who be di artisans wey make dis sculptures and carvings for di ancient kingdom? Artefact na any tin wey human being make wey get connecting wit culture or archaeology - di study of ancient cultures. WIA DIS FOTO COME FROM, GETTY IMAGES Artefacts of di ancient Benin Kingdom wey dey for today Edo state for south south Nigeria, na thousands of iron plagues and sculptures plus ivory carv...
Comments
Post a Comment